Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest
Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.
Live Coverage
Imam wey save Christians wen e hide dem for mosque during herdsmen attack for Jos don die
Rivers State High Court temporarily stop Govnor Fubara impeachment
Rate of medical negligence ginger govment to set up task force to reduce death of patients for Nigerian hospitals
US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term
US pause immigrant visa for Nigeria, Ghana and 73 oda kontris
Ghana rate higher, Nigeria drop for international passport rating
Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border
'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle
Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final
Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show
Article Information - Author, Tamara Ebiwei
- Role, BBC News Pidgin
Meanwhile, ground don set for si second game of di night.
Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy 
Wetin we call dis foto, Nigeria fans dey enta di Prince Moulay Abdallah stadium, one of dem wear tradition Nigerian fabric wey get cowries 
Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy 
Wetin we call dis foto, Nigeria Super Eagles fans waka enta stadium wit di Nigeria flag Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state
Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show
Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?
Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba
List of winners for 2026 All Africa Music Awards
Rivers state don enta new political division, but wat next for Rivers politics?
Details of wetin Chimamanda Adichie tell Euracare Hospital to provide within seven days afta her son death
'Why I tok say dogs dey bark wen dem no understand' - Fubara
We dey wait for Morocco, we go deal wit Morocco inside Morocco

