You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. How ban on exportation of shea nuts fit affect businesses as Nigeria be highest producer for di world

  2. 'Cost of single passport don pass worker salary' - Obi, odas react to increase in prices of international passport

  3. Nafdac warn against alleged fake birth contraceptive

  4. US conclude plan to limit visa stay for students and journalists

  5. Meet Innocent Ike Access Holdings PLC new CEO

  6. Wetin be geo-tagging of PoS wey CBN give operators ultimatum to activate and how e go work in 60 days

  7. Nigeria govment increase prices for international passport

  8. Fact check: Na true say Nigeria Senate pass new cybercrime law wey fit land social media group admins for prison?

  9. No evidence of physical attack on nurses for Ridge Hospital for Ghana, committee report tok

  10. Wetin be di health benefits of di shea nuts wey Nigeria ban from exports

  11. Ghana invite Thomas Partey and odas for 2026 World Cup Qualifiers

  12. Nigerian traditional ruler chop four years jail term for US sake of wire and tax fraud

  13. Asuu begin first protest under Tinubu govment - why university lecturers dey para

  14. PDP zone 2027 presidential candidate to south, key takeaways from critical NEC meeting

  15. Over 1000 insurgency groups for Africa, oda highlights of di African defence chiefs meeting for Abuja

  16. South Africa Julius Malema push for single African presidency and currency

  17. Wetin be di next tin for di Nigerian Egusi wey go Space come back

  18. Nigeria govment free C-section programme for poor pregnant women dey work?

  19. How phones snatchers dey put fear for Kano streets

  20. Jica name Kisarazu as hometown for Nigerians